Bomboclat ah call a bomboclat a bomboclat so who be the bomboclat? Bomboclat ah call a bomboclat a bomboclat so who be the bomboclat? Bomboclat ah call a bomboclat a bomboclat so who be the bomboclat? Bomboclat ah call a bomboclat a bomboclat so who be the bomboclat? Kolo, kolo, kolo Who open my kolo? Na where I hide my kolo Na there I keep my Kolomental oh Kolo, kolo, kolo, Abi you dey on colos? Wey you open my kolo? For where I keep my kolomental oh Eh yeah yeah yeah For where I keep my kolo Na who open my kolo? Na there I keep my Kolomental eh Eh yeah yeah eh For where I keep my kolo Na who open my kolo? Na there I keep my Kolomental eh Eh yeah yeah eh For where I keep my kolo Na who open my kolo? Na there I keep my Kolomental eh “Grin grin” See wahala dey call like “grin grin” Jobless people dey find Wetin do Ogbeni get the **** out my LinkedIn Which agbero which conductor? Wey go make me to press my pim pim? Normally me I dey quick vex till you potopoto my business Eh yeah yeah he “Grin grin” See wahala dey call like grin grin Jobless people dey find Wetin do Ogbeni get the **** out my LinkedIn Which agbero which conductor? Wey go make me to press my pim pim? Normally me I dey quick vex till you pototpoto my business Eh eh eh eh eh eh Kolo, kolo, kolo Who open my kolo? Na where I hide my kolo Na there I keep my Kolomental oh Kolo, kolo, kolo, Abi you dey on colos? Wey you open my kolo? For where I keep my kolomental oh Eh yeah yeah yeah For where I keep my kolo Na who open my kolo? Na there I keep my Kolomental eh Eh yeah yeah eh For where I keep my kolo Na who open my kolo? Na there I keep my Kolomental eh Eh yeah yeah eh For where I keep my kolo Na who open my kolo? Na there I keep my Kolomental eh Bomboclat ah call a bomboclat a bomboclat so who be the bomboclat? Bomboclat ah call a bomboclat a bomboclat so who be the bomboclat? Bomboclat ah call a bomboclat a bomboclat so who be the bomboclat? Bomboclat ah call a bomboclat a bomboclat so who be the bomboclat?