[ti:Commas]
[ar:Ayra Starr]
[al:Commas]
[by:]
[offset:0]
[00:00.00]Commas - Ayra Starr
[00:01.28]Lyrics by:Oyinkansola Sarah Aderibigbe/Prince Omoferi
[00:02.56]Composed by:Oyinkansola Sarah Aderibigbe/Prince Omoferi/Nnaemeka Ikechukwu Clinton/Michael Ovie Hunter
[00:03.85]Produced by:Ragee/London/AOD
[00:05.13]Initiating rage process
[00:07.35]Oh
[00:12.02]Oh no
[00:16.25]Eh yeah eh yeah
[00:20.80]Na which kind life were I never see
[00:23.14]I carry God so I fear nothing
[00:25.57]Steady increasing the commas
[00:27.72]Comma comma commas
[00:30.34]Original no be parody
[00:32.60]E no fit clear for your memory
[00:35.12]Whether na winter or summer ajeh
[00:37.57]Barbados Havana livin' life
[00:40.36]See my fire burnin' bright
[00:43.05]Wetin dey inside me
[00:45.24]Smallie wey dey mighty
[00:47.17]Dem never know I kala tori mo fine
[00:49.82]Check and balance everything inside my mind daily
[00:53.74]Trust me you kiant fool me
[00:56.48]Energy wrong I log off
[00:58.44]Log off
[00:58.92]Mowa friendly and conscious
[01:00.48]And conscious
[01:01.29]I'm allergic to sokuso
[01:03.60]I'm not ready for confusion
[01:05.46]No no no no
[01:06.27]Dem telly me make I show love
[01:07.71]Show love
[01:08.45]Sability on gbona
[01:10.85]Everything na connection
[01:13.31]I'm not ready for confusion oh
[01:17.01]Things happen inside life
[01:19.33]Draw tattoo make I live my life
[01:21.74]Dreams come true if na fight
[01:24.33]Fight the fight make you no go tire
[01:26.47]Fire dey go
[01:28.88]Fire dey go
[01:30.17]You need to put your body and soul
[01:33.32]Leave your worries alone
[01:35.53]Barbados Havana livin' life
[01:37.85]See my fire burnin' bright
[01:40.41]Wetin dey inside me
[01:42.86]Smallie wey dey mighty
[01:44.65]Dem never know I kala tori mo fine
[01:47.45]Check and balance everything inside my mind daily
[01:51.49]Trust me you kiant fool me
[01:53.70]Oh
[01:54.21]Energy wrong I log off
[01:56.51]Mowa friendly and conscious
[01:58.68]I'm allergic to sokuso
[02:01.28]I'm not ready for confusion
[02:02.85]No
[02:03.59]Dem telly me make I show love
[02:06.03]Sability on gbona
[02:07.96]On gbona
[02:08.47]Everything na connection
[02:10.62]I'm not ready for confusion
[02:13.23]Confusion
[02:15.99]Na which kind life wey I never see
[02:18.27]I carry God so I fear nothing
[02:20.74]Steady increasing the commas
[02:22.90]Comma comma commas
[02:25.77]Eh yeah
[02:28.09]Eh yeah yeah yeah
[02:28.84]London
[02:30.30]Steady increasing the commas
[02:32.49]Comma comma commas
展开