Babyfresh I love this beat ohhhhh side inside
Laser focus cos oil plenty for your body
E con dey choke us (hmmmm)
Men dey focus them start to chuk eye for your body na God go save oh ( noooo)
Say na who come dey compare why you dey compare stop to dey compare comot your eye o baby na hundred o
Maka why you dey compare you too dey compare pls don’t compare baby na hundred o one thousand o
Inside my head you reside you set my soul on fire what can I do I’m chanting chanting for you (for you)
Say na you I find( find) all other girls them chasing me (chasing) me I go treat you nice sure sure
You versus you you versus you you no getty competition ( competi)
You versus you you versus you nobody fit to try you ( nobody ) you versus you you versus you me I wan sign petition ( I go sign peti) you versus you you versus you nobody fit to try you
Orekelewa
E be the love you Dey gimme Dey shark me for head ooo, shark me for head oo
Do you remember, sey other girls thema tripping but sey na you I send ooo
Omo to yellow nahh
Because my girl you fine
Omo sey na, omo na God design
Tell you sey what, sey me go run the run
Cause me I dan fall in omo I no fit lie
So who come Dey compare
Why you Dey compare
Pls don’t don’t compare
Your body na 100 oo ( 1000 oh yeah)
nside my head you reside you set my soul on fire what can I do I’m chanting chanting for you (for you)

展开