cover

wo wo (remix|Explicit)-Minz

 如无法下载或有错误,请刷新重试或点此反馈给我们
wo wo (remix|Explicit)-Minz.mp3
[ti:WO WO (Remix|Explicit)][ar:Min...
[ti:WO WO (Remix|Explicit)]
[ar:Minz/BNXN fka Buju/Blaqbonez]
[al:WO WO (Remix) (Explicit)]
[by:]
[offset:0]
[00:00.00]wo wo (remix|Explicit) - Minz/BNXN fka Buju/Blaqbonez
[00:00.20]Composed by:Daniel Benson/Emeka Akumefule/Oluwadamilola Adedolapo Aminu
[00:00.75]Wo wo
[00:01.75]Too many things I dey think wo wo
[00:04.20]I never talk anything wo wo
[00:07.35]Oh oh oh
[00:09.96]Hmmm on God
[00:11.29]This life e sweet but e fit wowo
[00:13.74]Man only fit to depend on God
[00:19.29]I say wo wo
[00:20.96]Too many things I dey think wo wo
[00:23.34]I never talk anything wo wo
[00:25.61]Dem don dey do shakiti bobo
[00:28.70]Mmm mmm mmm on God
[00:30.53]This life e sweet but e fit wo wo
[00:32.77]I pray to God make my blessings fall
[00:36.19]Wooooo
[00:39.38]Tell the kele do proper
[00:41.58]Get the money live soft life ah ah
[00:44.23]Say they want to link for vibes
[00:46.33]On my neck it's ice water ah ah
[00:48.97]After the club last night ah ah
[00:51.25]Wake up with hangover ah ah
[00:53.60]Two Kele for my side ah ah
[00:56.08]Wey I no fit recognize
[00:58.03]Worry me
[00:59.24]Omo make nothing worry me
[01:02.21]Jah don cover me mmm
[01:04.47]So they cannot see me
[01:07.48]Kan to ri mi tan mo ti lo ammunition
[01:10.40]They hating on my ambition oh
[01:12.82]I'm a sweet sensation
[01:15.02]Girls won komije raw
[01:17.58]Wo wo wo
[01:18.50]Too many things I dey think wo wo wo
[01:20.95]I never talk anything wo wo wo
[01:23.29]Dem don dey do shakiti bobo
[01:25.83]Mmm mmm mmm on God God
[01:28.15]This life e sweet but e fit wo wo
[01:30.37]I pray to God make my blessings fall
[01:33.78]Woooo
[01:35.32]This is not another chorus just another bonus
[01:38.45]Mr Nacademus said they wouldn't pay us
[01:40.61]After all the work wey I put in for Lagos
[01:43.11]I was wilding out and they thought they could tame us
[01:45.56]Blame it on features
[01:46.69]Some underrate us
[01:47.92]But it's only 'cause there's nobody that made us
[01:50.44]I'm the one that's disturbing artists on labels
[01:52.68]After this I might book me a trip to Seychelles or Antigua
[01:55.85]Ma lo pa mi na
[01:57.22]Please do not compare an AK to a d**n Luger
[01:59.59]Alubarika ni mo n gba proper
[02:01.97]Used to take a bike from Mowe straight to Gbagada
[02:03.97]Now you dey you see me now
[02:05.99]G63s AMG and my engine make the ladies go OMG
[02:10.40]And my tank always on full e no fit empty
[02:12.71]I've been thinking 'bout a lot and e too plenty
[02:15.15]Wo wo wo
[02:16.00]Too many things I dey think wo wo wo
[02:18.55]I never talk anything wo wo wo
[02:20.92]Dem don dey do shakiti bobo
[02:22.98]Mmm mmm mmm on God
[02:25.68]This life e sweet but e fit wo wo
[02:27.95]I pray to God make my blessings fall
[02:31.22]Ooohhh
[02:34.62]Big flex
[02:36.48]Reset
[02:37.67]Don't get it twisted
[02:39.22]I still flexing
[02:40.94]Thank God that we still flexing
[02:43.51]Thank God that we still flexing
[02:45.58]On the block and they still searching
[02:47.96]Rich as **** and we still stacking
[02:50.28]Six bed mansion for this
[02:51.57]Lekki and I no kill person
[02:53.54]I came in a Benz o and a Mustang o
[02:56.18]Blowing up the endo **** is hard
[02:57.66]And how I get
[02:58.38]Said she wanna tango never gon' let go
[03:00.79]I know 'em when I look her in the eyes
[03:02.79]Nothing worry me yeah
[03:04.06]Just touch down from oversea
[03:06.00]When e no fresh nobody see
[03:07.65]Talk to me nice not authority
[03:09.64]Moving with currency I'm on that foreign P
[03:11.62]You don't know
[03:12.91]Omoge po
[03:13.95]Bebe n lo
[03:14.91]I no dey take them too serious
[03:16.94]Mmm
[03:17.64]She say she love my new lifestyle
[03:19.38]Thank God say she no know me before
[03:21.39]Back when things wo wo
[03:23.40]Too many things I dey think wo wo
[03:25.63]I never talk anything wo wo
[03:28.06]Dem don dey do shakiti bobo
[03:31.11]Mmm mmm mmm on God
[03:32.82]This life e sweet but e fit wo wo
[03:35.17]I pray to God make my blessings fall
[03:38.64]Mmm ohhhh
展开
广告图片
广告图片