[ti:Bandana] [ar:Fireboy DML/Asake] [al:Playboy] [by:] [offset:0] [00:00.00]Bandana (Explicit) - Fireboy DML/Asake [00:08.18]P [00:08.52]P p p [00:10.43]But lowkey all of them don dey notice [00:14.42]I'm not joking all my guys dem dem know me [00:18.95]Since '06 I've been writing this story [00:23.49]I no be OG but if you ask dem dem know me [00:27.98]I no dey blow trees [00:29.81]Orin lo nyi mi lori [00:32.67]Music chose me [00:34.27]Just know this and know peace [00:37.05]I dey lowkey but I'm never lonely [00:41.57]Sexy ladies come whine fi me slowly [00:45.82]Na the love wey I see na him wey give me liver [00:48.76]I be ghetto boy I be sinner [00:51.06]Fear nobody only Jehovah [00:53.35]And I thank the lord I dey go far [00:55.71]Usain Bolt mo d'aleba [00:58.12]Shoutout si awon temi ninu shitta [01:00.24]Bandana lori bi ti 2 Pac [01:02.43]Midnight walkers karashika [01:06.25]Dem never see me coming [01:09.06]Jo jo jo jo jo [01:10.45]Oh coming [01:11.25]L'Eko [01:11.90]Mo gbe wan ni 'is coming' [01:14.14]E yeah e yeah yeah o [01:15.33]Naija boy wey dey go foreign [01:18.64]Dey go foreign [01:19.34]Wey go foreign [01:20.79]Dey go foreign [01:21.56]Oshey Mr. Money [01:23.19]I'm never weak I never cease [01:25.26]Till eternity I'm on fire [01:27.48]My legacy will not die [01:30.01]My family is for life [01:32.12]Where dem dey [01:33.13]Who dem be [01:33.60]Awon da [01:34.46]Dem go craze dem go tire [01:36.46]Dem go say dem go say [01:39.05]Dem no know wetin dey sup [01:41.41]But lowkey all of them don dey notice [01:45.83]I'm not joking all my guys dem dem know me [01:50.59]Since '06 I've been writing this story [01:55.09]I no be OG but if you ask dem dem know me [01:58.41]Gi gi gi- giddem [01:58.97]Na the love wey I see na him wey give me liver [02:02.14]I be ghetto boy I be sinner [02:04.42]Fear nobody only Jehovah [02:06.46]And I thank the lord I dey go far [02:08.83]Usain Bolt mo d'aleba [02:11.28]Shoutout si awon temi ninu shitta [02:13.42]Bandana lori bi ti 2 Pac [02:15.84]Midnight walkers karashika [02:19.55]Dem never see me coming [02:22.52]Jo jo jo jo jo [02:23.46]Oh coming [02:24.43]L'Eko [02:25.25]Mo gbe wan ni is coming' [02:27.53]E yeah e yeah yeah o [02:28.63]Naija boy wey dey go foreign [02:31.57]Dey go foreign [02:32.61]Wey go foreign [02:33.73]Dey go foreign [02:34.43]Oshey Mr. Money [02:37.69]Dem never see me coming [02:41.69]See me coming [02:43.28]Mo gbe wan ni is coming [02:46.97]Naija boy wey dey go foreign [02:50.76]Wey go foreign [02:52.68]Oshey Mr. Money