cover

Anybody-Burna Boy

 如无法下载或有错误,请刷新重试或点此反馈给我们
Anybody-Burna Boy.mp3
[ti:Anybody][ar:Burna Boy][al:Afr...
[ti:Anybody]
[ar:Burna Boy]
[al:African Giant]
[by:]
[offset:0]
[00:00.00]Anybody - Burna Boy
[00:03.55]Lyrics by:Richard Isong/Damini Ogulu
[00:07.10]Aww awww
[00:12.28]Gbese
[00:14.96]Aww awww
[00:20.24]I don' charge my energy I no get time for no enemy
[00:24.94]Tori pe won le tomi
[00:29.65]Nothing wey person never see
[00:31.57]Omo nothing wey person never see
[00:34.25]Forget I say fashi
[00:37.38]Very soon expecting
[00:39.45]Je kawon padi eh jen be
[00:41.93]I dey kaku dey gbese
[00:44.05]Jejeli jeje jeje
[00:46.53]I been dey answer them yes sir
[00:48.25]Now na me dem dey answer yes sir
[00:51.19]Respect is reciprocal
[00:52.84]Even though una know say I special
[00:56.11]Anybody wey no want to soji
[01:00.68]Anybody wey no dey carry body
[01:05.38]Nack am something ah ah
[01:07.66]Nack am something
[01:09.67]To ba ta fele fele
[01:12.07]Nack am something
[01:15.83]You won chop kpe you never work
[01:17.74]Na because me sef I never talk
[01:20.37]I look you dey laugh you gon gon gon gongongon
[01:24.99]I sha know say the time go come
[01:27.02]Omo I know say the time go come
[01:29.28]Wey you no go fit lie no more
[01:33.09]Omo omo life na turn by turn
[01:35.94]Whether you like or not
[01:37.34]To ba ginger me gbeskele go burst
[01:40.83]Ki gbe je kan gbo oh
[01:42.21]Anybody wey no want to soji
[01:46.76]Anybody wey no dey carry body
[01:51.29]Nack am something ah ah
[01:53.73]Nack am something
[01:55.78]To ba ta fele fele
[01:58.36]Nack am something
[02:00.47]Very soon expecting
[02:02.43]Je kawon padi e jen be
[02:05.07]I dey kaku dey gbese
[02:07.17]Jejeli jeje jeje
[02:09.51]I been dey answer them yes sir
[02:11.27]Now na me dem dey answer yes sir
[02:14.25]Respect is reciprocal
[02:15.99]Even though una know say I special
[02:19.08]Anybody wey no want to soji
[02:23.66]Anybody wey no dey carry body
[02:28.34]Nack am something ah ah
[02:30.61]Nack am something
[02:32.63]To ba ta fele fele
[02:35.26]Nack am something
[02:37.60]Gbese
[02:38.35]Eni to ba ta fele fele la'go lori won
[02:42.86]Eni to ba ta fele fele la'go lori won
[02:47.45]Eni to ba ta fele fele la'go lori won
[02:52.17]Eni to ba ta fele fele la'go lori won
展开
广告图片
广告图片